Mathematics na one interesting and sweet subject or course, but na still one of the subject or course wey people dey fear pass.
Na dat same tin wey one Mathematician Britany Rhodes bin reason and she come create tool for young black girls so dat dem go for dey face Mathematics without fear.
She create tool wey be Black Girl MATHgic to see say dem go dey
Britany Rhodea wey be Detroit, don dey teach am for 15 years now.
Black Girl MATHgic na tool wey you go subscribe to, and your young girl, either pikin or sister go dey get box of maths adventures when d box arrive for your doormot.