Yankee baby and reality TV chikala come Abuja wey she host party wey enter fight wey another chikala insult am publicly. Blac Chyna wey get over police protection for we country wey b d fight don de enter another level dem come drag her comot d location wey e sup before water go pass garri o.