Nollywood act, Funke Akindele-Bello wey dey known by the the stage name Jenifa don clock forty years old and at the same time she celebrate her 1 year wedding anniversary with her husband JJC.
As person wey dey popular, she receive plenty birthday messages from friends, fans and well wishers dem. Her husband too no carry last as he too drop heart warming birthday message for her.
For her Birthday, her husband, friends and colleagues do collabo give her surprise birthday party
ALSO READ: “I be Married Man, No touch me like that”- Banky W.
Awww! See her baby bump, I love this woman