Another one don land Oh!! This guy wey dem dey call FunkyGee don come with another pure vibe wey go burst brain.
The title na YAWONLENU and we no go lie you, d jam really choke as the song title tok.
Make we leave plenty tori, just go download the song and give us testimony ❤
Download The song here👇🏿