The People’s Democratic Party (PDP) 2019 elections presidential candidate wey be Atiku Abubakar don tok say him dey regret why him join the All Progressives Congress (APC). Atiku dey among the politicians wey join the APC when dem form am and him been support President Muhammadu Buhari.
Atiku, when him dey tok Yola, tok say the APC na group of wey come together make dem scam Nigerians.”
I don dey regret why I been join that yeye party wey no dey fulfill im promises wey dem make to naija people. If I been know say na so APC go dey useless, j for for never join the party.
The APC Don fail us and dem don make promises wey im make to Nigerians. The APC na people wey come together to scam Nigerians.