Manchester United manager Ole Gunnar Solskjaer believe say as Liverpool go visit Old Trafford on Sunday, say d game fit help hin struggling team to take comot dem from the poto poto wey dem dey inside.
If results go against dem on Saturday, United fit go relegation zone by the time they kick off on Sunday, but Solskjaer dey confident.
Na perfect game for d players and fans be dis. We don suffer wela and dey difficult time lately but I sure say we go ball against Liverpool wela and e fit revive we season.